FG Send South Africa Message To Stop Attacking On Nigerians Now
By: Yusuf Abuh Wi Federal Government don warn South Africa make dem take serious action to stop di fresh wave of xenophobic attacks wey dey target Nigerians and oda Africans for dia country. Minister of State for Foreign Affairs, Ambassador Sola Enikanolaiye, yarn dis one during meeting with South Africa Minister of International Relations and Cooperation, Ronald Lamola, say na about 98 Nigerians don kpai since 2022, and criminals suppose […]