TOKUNBO WAHAB

13 Results / Page 2 of 2

Background

Lagos

Demolition Loading As Lagos Gornment Vow To Clear Illegal Structures

Lagos State Gornment based on flooding don sama beta warning say dem go bring down any shop, or building wey dey block gutters flows for Ajiran, and Ikota areas sharp. Di Commissioner for Environment and Water Resources,  Tokunbo Wahab, tuk dis one after im go check di gutter systems for Lekki and those areas, say na dis blockade dey make flooding dey hapun for raining season. Wahab warn developers say, […]

todayJune 29, 2026 9

Lagos

Lagos Gornment Close Oshodi Market

By: Yusuf Abuh Lagos State Gornment don shut down, close everywia for Oshodi Resettlement Market say some jaguda pipo go attack sanitation enforcement officers during operation. Commissioner for Environment and Water Resources, Tokunbo Wahab, naim put dis one for statement on Tuesday, say di traders for di market block officers from doing dia work. According to am, di environmental sanitation officers bin dey carry out operation to arrest street beggars […]

todayJune 24, 2026 13

Lagos

Lagos Clarify Sanitation Rules, Warn Defaulters Before April 25 To Cleanup

By: Esther Ayoola Lagos State Gornment don announce say monthly environmental sanitation go start again on Saturday, April 25, 2026, with movement restriction for di state from 6:30am to 8:30am. Commissioner for Environment and Water Resources, Tokunbo Wahab,naim put dis one for news statement. Say di exercise na to allow residents clean dia houses, environment and drainages wella. According to Wahab, enforcement teams from LASPARK, LAWMA, KAI and other agencies […]

todayApril 22, 2026 36

Lagos

Lagos Gorment Catch Task force Members Wey Dey Harass Drivers

Lagos gorment don gbab three taskforce boys wey dem dey call “Omotaku” say dem dey harass drivers for Lagos highway Commissioner for Environment and Water Resources, Tokunbo Wahab,  yarn dis for im verified X page on Thursday. According to Wahab, di Omotaku dey always dey disturb drivers once dia car spoil for Lagos highways, dey force dem to give money or things. Di gornment catch dem make dem stop dis […]

todayApril 3, 2026 26

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app

This will close in 0 seconds