TURKEY

5 Results / Page 1 of 1

Background

Sports

Mancini Explain Why Man City Problem Nor Be Him Palava

By: Mariam Ajayi Former Man City manager Roberto Mancini wash hin hands clean from di double contract scandal, say, na di club headache and not him own business. Premier League bin hammer City with over 100 charges, including say dem hide accurate money details for players and managers during Mancini time from 2009 to 2018. When reporters corner di current Italy coach during press conference before dia game with Turkey, […]

todaySeptember 29, 2026 12

obodo oyinbo

Gunman Open Fire For Turkey School, Wunjure 11 Pipu

One Gunman open fire outside one high school for Manisa, western Turkey, on Tuesday morning, as 11 pipu wunjure and two of dem dey critical condition. Police don gbab one 15-year-old boy wey dem suspect say na im shoot, while dem also hold im parents and granpapa, wey dem say get di gun. Di shooting happen outside di school before di suspect run comot from di place. Dis one na […]

todaySeptember 22, 2026 16

International

Russia Demands US, Turkey Explain Weapons To Ukraine

By: Kofoworola Olayinka   Russia on Tuesday demand explanation from United States and Turkey over possible weapon shipment to Ukraine, after US Congress documents reveal rocket, cluster munition and ATACMS missile   Foreign Ministry spokeswoman Maria Zakharova say Moscow wan know who arrange di shipment, how dem go transport am and when e go reach Ukraine.   She accuse US and Turkey of bias, warning say more weapon no go […]

todayAugust 17, 2026 22

obodo oyinbo

Turkey, Saudi Arabia Drop Plan To Improve Ties, Cooperation End

By: Jolayemi Olajide Turkey and Saudi Arabia like dis, dey plan sign agreement to remove visa requirement for dia citizens as their foreign ministers go meet for Ankara on Wednesday. Say di Tuks go involve Hakan Fidan and Faisal bin Farhan under Turkey-Saudi Coordination Council. According to reports, Relationship between the two countries don improve after di 2018 killing of Jamal Khashoggi for Istanbul cause serious tension before. Turkey say […]

todayMay 5, 2026 24

International

One 4 Year Old Girl Drown For Private Nursery Swim Lesson Wey No Get Lifeguard

One four-year-old girl, Berra Dizi, don drown for swimming pool wey dem say too deep for children, inside one private nursery for Suleymaniye area of Inegol, Bursa Province, Turkey. Di sad incident happen on August 12 during swimming lesson. CCTV show how staff rush pull Berra from di water as she float motionless, while swim teacher try save am. Nurse give her first aid before dem rush am go hospital, […]

todayOctober 8, 2025 41

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app

This will close in 0 seconds