obodo oyinbo

Turkey, Saudi Arabia Drop Plan To Improve Ties, Cooperation End

todayMay 5, 2026 3

Background
share close

By: Jolayemi Olajide

Turkey and Saudi Arabia like dis, dey plan sign agreement to remove visa requirement for dia citizens as their foreign ministers go meet for Ankara on Wednesday.

Say di Tuks go involve Hakan Fidan and Faisal bin Farhan under Turkey-Saudi Coordination Council.

According to reports, Relationship between the two countries don improve after di 2018 killing of Jamal Khashoggi for Istanbul cause serious tension before.

Turkey say dem go still push for regional solution to di Middle East issues to help end di war  for Iran.

Written by: News Editor 2

Rate it

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app

This will close in 0 seconds