Uncategorized

Iran Give Condition As US and Qatar Jam For Doha

todayJuly 1, 2026 11

Background
share close

By: Yusuf Abuh

Di Qatari Prime Minister and Foreign Minister, Sheikh Mohammed bin Abdulrahman bin Jassim Al Thani, don hold meeting with US senior men team, wey Steve Witkoff and Jared Kushner lead for Doha to touch light dis gbege for di middle east.

Iran reps, sef dey inside Doha as we speak, but dem no get any plan to look eye-to-eye or hold face-to-face tuk with di US side.

Di Speaker for Iran Parliament, Mohammad Bagher Ghalibaf, don repeat tuk again say Tehran no go start any final-agreement waka at all, until isreal stop to bomb Lebanon.

Written by: News Editor 2

Rate it

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app

This will close in 0 seconds