xenophobia

5 Results / Page 1 of 1

Background

Entertainment

VeryDarkMan Say Tyla No Go Perform For Lagos

By: Esther Daniel Social media activist VeryDarkMan don kick against South African singer Tyla concert wey dem plan for Lagos, say di move na to protest di xenophobic attacks against Nigerians and oda Africans for South Africa. VeryDarkMan drop di message for one video on him verified Instagram page, where he call on concert organisers and South African celebrities to speak out against di attacks. Di activist make am clear […]

todayJuly 31, 2026 10

obodo oyinbo

South Africa See Shege As Migrants Comot

South Africa dey face serious labour shortage after thousands of foreign workers leave di country because of anti-migrant attacks and tighter immigration enforcement. According to One Zimbabwean farmworker wey porpoly dis mata, Aaron Majatamhe, say plenty fruits and grapes still dey for farms because no enough workers dey to harvest them. Di shortage don affect farms, factories and even homes, as employers now dey struggle to find workers. Reports show […]

todayJuly 29, 2026 11

OBODO NAIJA

Abike Dabiri-Erewa Complain About South Africa Attack

NiDCOM boss, Abike Dabiri-Erewa don condemn new xenophobic attacks wey dey hapun for South Africa, talk say “enough is enough” for di matter. She tuk dis on e for tv sit don tuk, say Nigeria go wait for higher authorities like Foreign Affairs Ministry and President before dem take strong decision on bilateral relationship. Dis one come afta gornment evacuate 258 Nigerians wey dey face violence and harassment, come back […]

todayJune 12, 2026 14

International

Di first batch of Nigerians from South Africa don land on Thursday

By: Shalom Ovie Di first batch of Nigerians wey leave South Africa because of anti-foreigner attacks dey expected to arrive Lagos on Thursday. Officials say di return follow weeks of violence against immigrants for the country. Armed groups don threaten make pipo wey no get residency papers leave before June 30. Di attacks don cause fresh fear among foreigners for South Africa.  

todayJune 11, 2026 12

obodo oyinbo

Xenophobic Attacks Dey Wor Wor For South Africa

As tension dey rise for South Africa, Nigerian Consulate, together with Nigerian Citizens Association in South Africa, don arrange free repatriation flight for Nigerians wey wan return home permanently. According to President of NICASA, Frank Onyekwelu, e say di wahala don force many Nigerians to lock their shops and businesses. E add say, no serious support system dey on ground for Nigerians wey di crisis affect, but di consulate intervention […]

todayMay 2, 2026 18

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app

This will close in 0 seconds