obodo oyinbo

Trump Hail US Economy for Davos, Throw Shade Give Europe

todayJanuary 21, 2026 2

Background
share close

By: Esther Ayoola

U.S Presido Donald Trump dis Wednesday afternoon,  don go whine world leaders wetin nor good for davos say  America “ na di economic engine of the world,”.

Trump clear di world leaders  say America dey show workings yangayanga, whether na  inflation, dem dey top, investment nkor, say dem don reach trillions of dollars, say America don grow pass di prediction of internation monetary fund IMF.

Oga dey whine di leaders like dis say , na to take over Greenland  wey be  autonomous territory from NATO ally Denmark, ni dey im mind.

Written by: News Author

Rate it

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app