obodo oyinbo

Trump Order US Navy To Block Strait Of Hormuz Say Iran Nor Wan Respect Demselves

todayApril 13, 2026 2

Background
share close

US Presido, Donald Trump like dis don order US Navy say make dem block Strait of Hormuz because Iran say dem nor go stop dia nuclear program.
Trump tuk for im truth social say even though, dem get small peace agreement for Islamabad with Iran, im nor go spare anybody wey go attack US property.

Di US Presido warn say any Iranian wey go try attack US or other ships go face serious military response.

Dis one dey come afta US vice Presido, JD Vance  tuks with Iran leaders including Mohammad Bagher Ghalibaf jam rock over di weekend.

Written by: News Author

Rate it

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app