Trump Cut Chain Follow Pikin Former Girl Friend
Senior man Presido of America, Donald Trump don open case and plan to sack hin pikin former girlfriend, wey be US ambassador to Greece, Kimberly Guilfoyle, based on say she bin use back door clear her loans. As tori pipu ask Trump wetin hin go do to hin first pikin Donald Trump Jr former fiancee, senior man squeeze face, tok say make dem leave di mata to am, say hand […]