obodo oyinbo

Trump Promise To Burn Iran Plant If Dem No Open Strait Of Hormuz

todayApril 6, 2026 2

Background
share close

US Presido, Donald Trump,  like dis now dey threaten say e go fit destroy Iran power plants and bridge if dem no open Strait of Hormuz by Tuesday.

Im tuk dis one for im truth socials, dat if Iran nor behave demselves e fit release “hell”, but believe say deal fit hapun with Tehran.

Iran on dia own part dey laugh Trump threat, dem call am “helpless, nervous and stupid.”

Dis one dey come after Trump give update dat, second US fighter jet crew member wey Iran bin capture don regain freedom.

Written by: Ridwan Agbomeji

Rate it

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app