obodo oyinbo

US and Venezuela Join Hand Again to Fix Dia Economy

todayMarch 6, 2026 4

Background
share close

Di United States and Venezuela don agree to repair dia diplomatic relationship

According to U.S. State Department on Thursday, saying dem want hellep bring stability, after long tensions.

Di statement dey come from Washington, U.S., and say both sides go work together say pipo from both kontries don see shege

President Donald Trump for U.S. and Venezuelan leaders say di new ties dey important, and dem say, dis step fit hellep stop conflict and make diplomacy beta.

 

Written by: Ridwan Agbomeji

Rate it

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app