OBODO NAIJA

VeryDarkMan Accuse Security Operatives Say Dem Be Di ‘Unknown Gunmen’

todayAugust 26, 2026 2

Background
share close

By: Mariam Ajayi

Social media critic, Martins Vincent Otse, wey pipu know as VeryDarkMan, don accuse Nigerian security operatives of being behind di ‘unknown gunmen’ wey dey cause insecurity for di country.

VeryDarkMan make di allegation on Tuesday while im dey talk for di 2026 NBA Annual General Conference for Port Harcourt, Rivers State.

E claim say military, immigration and customs officers fit dey behind some of di attacks, despite di many security checkpoints across major roads.

Written by: News Editor 2

Rate it

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app

This will close in 0 seconds