Listeners:
Top listeners:
play_arrow
KonfamFM 89.5 We Dey For You
By: Esther Ayoola
Minister of FCT, Nyesom Wike, on Monday for PDP 108th National Executive Committee (NEC) meeting, say door sti open for dia pipo wey run comot di Pipos Democratic Party to return.
Wike give di message as e dey address party leaders and members, and e advise di Abdulrahman Mohammed-led National Working Committee to continue reconciliation work.
Im say na through forgiveness, dialogue, and unity, PDP fit rebuild trust and become stronger as political party.
Written by: News Author
Nigerian politics news Nyesom Wike PDP PDP door open PDP reconciliation Peoples Democratic Party Return to PDP WIKE Wike statement
We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.
We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!
Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!
Copyright KONFAM 2026