Listeners:
Top listeners:
play_arrow
KonfamFM 89.5 We Dey For You
By: Esther Ayoola
Court of Appeal for Abuja don confirm di judgment wey Federal High Court give, wey stop Independent National Electoral Commission (INEC) from recognizing di result of Pipos Democratic Party (PDP) national convention wey happen for Ibadan from Nov. 15 to Nov. 16, 2025.
Di appellate court three-member panel tuk say di appeal wey PDP file no get merit at all.
Dem say di Federal High Court judge, Justice James Omotosho, correct when e give di Oct. 31, 2025 order wey grant all di requests wey di people wey sue di case ask for.
Di court sti reject PDP claim say di trial court no get power (jurisdiction) to hear di mata.
Written by: News Author
Court of Appeal Nigeria federal high court nigeria PDP Ibadan convention Peoples Democratic Party
We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.
We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!
Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!
Copyright KONFAM 2026