Qatar foreign minister Mohammed bin Abdulaziz al-Khulaifi tok for Doha say make Middle East calm down and say Iran and US suppose reason and settle demselves soon.
Di minister say Iran attacking dia neighbours nor get any good, say e dey pain dem but dem gat reply U.S.
Iran fire missile and drone after US and Israel bombard dem for almost two weeks, wey cause kasala and damage important place for di middle east.
Qatar still dey very worry about attacks wey dey hit normal people and infrastructure, tell di two both countries to discussion table an settle.