Listeners:
Top listeners:
play_arrow
KonfamFM 89.5 We Dey For You
Nigeria Super Eagles still hold 26th place for di new FIFA World Ranking.
FIFA ranking normally dey follow Elo system wey dey calculate points based on match result, opponent level, and how important di match be.
For March friendly matches, dem beat Iran 2-1 and draw Jordan 2-2. Di win against Iran give dem 5.34 points, but di draw with Jordan wey no too strong make dem lose 1.81 points.
Written by: Ridwan Agbomeji
We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.
We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!
Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!
Copyright KONFAM 2026