Listeners:
Top listeners:
play_arrow
KonfamFM 89.5 We Dey For You
Lagos State govo, Babajide Sanwo-Olu don approve 50-year rent package for pipo wey get property for Ikoyi-Obalende area.
Di announcement come out through im special adviser on e-GIS and Urban Development, Olajide Babatunde, during one stakeholders meeting wey hapun for Ikoyi.
Babatunde clear matas say dis approval na result of plenty years of discussion between Lagos State gornment and Obalende residents about di future of di community.
Written by: Ridwan Agbomeji
Lagos OBALENDE RESIDENTS SANWO OLU
We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.
We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!
Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!
Copyright KONFAM 2026