Listeners:
Top listeners:
play_arrow
KonfamFM 89.5 We Dey For You
Ademola Lookman dey prepare body to become di only Nigerian wey go reach UEFA Champions League semi-final dis season as Atlético Madrid dey host FC Barcelona for dia important second leg quarter-final today.
Atlético get two-goal advantage after dem win di first leg for Camp Nou.
For Nigerian fans, all eyes dey on Lookman wey don score 5 goals and give 3 assists in 16 appearances since e join Atlético Madrid.
Written by: Ridwan Agbomeji
Ademola Lookman Barcelona Sports UCL
We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.
We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!
Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!
Copyright KONFAM 2026