Sports

Fury To Fight One More Warm-Up Fight Before Joshua Mega Clash

todayApril 27, 2026 3

Background
share close

By: Esther Ayoola

Tyson Fury manager, Spencer Brown,  say, like dis,  dem sti dey find warm up match for  Fury before im go face Anthony Joshua for di big showdown wey everybody dey wait.

Fury just come back to ring earlier dis month, and e beat Arslanbek Makhmudov for Tottenham Hotspur Stadium afta 16 months break.

Afta di fight, Fury con push for Joshua fight,  say, im don sign im own part of di deal already.

But Joshua side never decide, as e sti dey consider two-fight offer from Saudi boxing chief, Turki Alalshikh.

Written by: News Author

Rate it

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app

This will close in 0 seconds