Politics

Breaking: Peter Obi Dump ADC

todayMay 3, 2026 5

Background
share close

Former Labour Party presidential candidate Peter Obi don comot from African Democratic Congress because of serious gbege inside di party and for di country.

Di former Anambra State govo post dis statement wey im X on Sunday.

E describe Nigeria politics as something wey don turn toxic, full of intimidation, insecurity, and discouragement.

Obi explain dat, di decision im think am wella before resigning, hoping dat e go find beta platform for di 2027 general elections.

Written by: Rilwan Agbomeji

Rate it

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app

This will close in 0 seconds