National

Wike Clear Sabi Mehn And Womehn Why Dem Need Focus On Development

todayMay 13, 2026 5

Background
share close

By: Esther Ayoola

Federal Capital Territory Minister, Nyesom Wike don tell professional bodies, say make dem focus more on development, instead of always criticising gornment policies.

Wike yarn dis one for Abuja as e receive members of the Body of Benchers led by chairmo, Albert Akpomudje, during courtesy visit for im Life Camp residence.

According to am, true leadership no be by plenty media dragging, but di legacy projects and reforms wey person fit achieve.

Written by: News Editor 2

Rate it

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app

This will close in 0 seconds