By: Esther Ayoola
Russia presido, Vladimir Putin don land China for two-day visit wey go centre on tuk with Xi Jinping, say dem dey try push stronger Russia-China relationship.
Di visit come just few days afta US President Donald Trump also go Beijing for im own tuks with Xi, as global power tension dey rise.
According to report, dis meeting also mark 25 years of di friendship between Moscow and Beijing.