OBODO NAIJA

President Tinubu wipe Osifo, collobi APC Ticket for Second Term Race

todayMay 25, 2026 3

Background
share close

By : Jolayemi Olajide

Oya hear the big gist for Abuja, as Baba Presido, Bola Tinubu don grab di APC ticket again, to run for second term inside the next election.

Tinubu win dis primary election with big score wey dey throw backy, dey look opponent dey laugh, say dem nor reach.

Di senior man presido collobi  10.9 million votes to flog di only challenger, Stanley Osifo, wey only get 16,503 votes.

Written by: Rilwan Agbomeji

Rate it

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app

This will close in 0 seconds