OBODO NAIJA

NANS Plan protest on Monday for Oyo state  Students, Teachers wey jaguda kidnap

todayMay 29, 2026 5

Background
share close

By : Jolayemi Olajide

Meanwhile,  Presido of National Association of Nigerian Students, Akinteye Babatunde, don announce give student across obodo naija say on

Monday, all of dem go come out do we nor go gree, we no go gree protest for di release of  Oyo State students wey Jaguda boys  over di kidnap.

For one invitation wey im release on Friday, Akinteye talk say di steady maltreatment wey dey jaguda boys dey give  of di victims dey painful and unacceptable.

And dat Nigerian students nor go  fit keep quiet while innocent school children and teachers still dey with kidnappers.

Written by: Rilwan Agbomeji

Rate it

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app

This will close in 0 seconds