Sport Yarns

Iran Football Team wan take Risk enter 2026 World Cup Base

todayJune 2, 2026 5

Background
share close

By : Jolayemi Olajide

After all di plenty yanga,  Iran football team  wan enter di 2026 world cup through  Spain dis weekend.

Di  team dey face serious visa delay from both Mexico, where dem wan stay for di tournament, and di United States, wia dem suppose play all dia three group matches.

According to di country football chief, Mehdi Taj, dem suppose  get the Mexico visa by Tuesday or Wednesday.

Written by: Rilwan Agbomeji

Rate it

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app

This will close in 0 seconds