By : Jolayemi Olajide
Bashir Ahmad don throw jibe for Peter Obi and Kwankwaso, make dem chest am, say if thins nor go as plan, dat dem go sti comot Nigeria Democratic Congress after di 2027 election
Im post for X say the duo just dey look NDC as commercial vehicle to take enter power.
According to am, party leader Seriake Dickson dey play long-term for 2031, why Obi dem dey think different thing.
Dat if NDC nor give dem wetin dem want, the two politicians go surely run to platform ahead of 2031.