OBODO NAIJA

Abike Dabiri-Erewa Complain About South Africa Attack

todayJune 12, 2026 9

Background
share close

NiDCOM boss, Abike Dabiri-Erewa don condemn new xenophobic attacks wey dey hapun for South Africa, talk say “enough is enough” for di matter.

She tuk dis on e for tv sit don tuk, say Nigeria go wait for higher authorities like Foreign Affairs Ministry and President before dem take strong decision on bilateral relationship.

Dis one come afta gornment evacuate 258 Nigerians wey dey face violence and harassment, come back Lagos for safety.

Written by: Rilwan Agbomeji

Rate it

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app

This will close in 0 seconds