obodo oyinbo

Ebola Spread Enter New Areas For DR Congo

todayJune 12, 2026 6

Background
share close

World Health Organization (WHO) on Friday don share update say Ebola don dey spread enter northeastern Democratic Republic of Congo, especially for Ituri, North Kivu and South Kivu.

WHO epidemiology head, Olivier le Polain, naim dey give dis update, say di virus dey enter new health zones almost every day, showing how di outbreak big and hard to control.

According to WHO, since dem declare di outbreak on May 15, dem don record 676 confirmed cases, 136 deaths, plus 119 suspected cases, and dis one show say di situation dey worsen.

Written by: Rilwan Agbomeji

Rate it

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app

This will close in 0 seconds