Local

How Air Force Officers Allegedly Beat Driver Die

todayJune 16, 2026 4

Background
share close

Nor be small tin, problem dem  say nor dey finish, One 43-year-old  driver, Joseph Okpe, naim go collect beating from Nigerian Air Force officers.

According to court affidavit wey im broda Innocent Okpe file for High Court, di officers accuse am say e hit dia Coaster bus and demand N100,000 compensation.

Di affidavit talk say when Joseph no fit bring di money, di officers begin mama di man, dem punch im face and head repeatedly until e nearly lose consciousness.

Like dis, im family members dey seek justice over di driver death.

However, as at di time wi file dis report, di Nigeria Air force never tuk anything about di mata

Written by: Rilwan Agbomeji

Rate it

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app

This will close in 0 seconds