NAF Step Up Air Attacks Against Terrorists, Bandits For North-West
By: Mariam Ajayi Nigerian Air Force don increase air operation against terrorist, bandits, kidnapper and oda criminal across di North-West, especially Sokoto State. NAF tuktuk pesin, Air Commodore Ehimen Ejodame, talk dis on Monday for Abuja, say di stronger air presence na to support joint security operation. Ejodame say di operation go helep security forces use air surveillance to find criminal group wey dey hide for difficult area and stop […]