Sport Yarns

England  set eye for dia long-awaited glory as World Cups

todayJune 17, 2026 2

Background
share close

By : Jolayemi Olajide

Unto di world cup update, England don dey fire body to begin dia mission to end 60 years trophy without winning any trophy.

Today dem go face Croatia for dia World Cup opener.

Meanwhile, Cristiano Ronaldo, wey be 41 years, go feature for record-equalling sixth World Cup as e dey prepare to lead Portugal against DR Congo for Houston.

 

Written by: Rilwan Agbomeji

Rate it

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app

This will close in 0 seconds