OBODO NAIJA

APC Govs Vow To Fix Democracy, Make Life Better For Nigerians  

todayJuly 1, 2026 8

Background
share close

By: Yusuf Abuh

Gofnors wey dey under All Progressives Congress (APC) for Progressives, Governors Forum (PGF) don agree say dem go join hand solve di challenges wey dey affect Nigeria democracy.

Chairmo of di forum, Gofnor. Hope Uzodimma tok dis one after dia meeting wey end early Tuesday morning for Abuja.

E still say di govos promise to work, make life beta for Nigerians and improve governance across di country.

Written by: News Editor 2

Rate it

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app

This will close in 0 seconds