OBODO NAIJA

President Tinubu Open New ECOWAS Building For Abuja

todayJuly 3, 2026 13 2

Background
share close

Wi oga Presido, Bola Tinubu don open mouth whaa for ground, tell di world say Nigeria and peace mata na five and six.

Baba seyi tuk dis one through im vice, Kashim Shettima as dem ma go open di new ECOWAS headquarters for Abuja,

Senior man presido fry mouth dat make di rest of Africa bring deal come and dat Nigeria active 2.4.7, nor be small.

Written by: News Editor 2

Rate it

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app

This will close in 0 seconds