obodo oyinbo

Fresh Russian Strike Hit Ukraine Before NATO Meeting

todayJuly 6, 2026 6

Background
share close

By: Yusuf Abuh

Nor be small tin Russia dey do oh, dem blast Ukraine again, kpaing at least 18 pipo for Kyiv, Ukraine, for di second time within one week.

Dis attack sef hapun, just before di important NATO meeting, and like dis, Ukraine presido Volodymyr Zelensky dey beg  frens and family to con help defend Ukraine.

To tell u how di mata serious reach, European Union sef don konfam say, true, true, Ukraine need more air defence support, say di Russia strike destroy part of one storey building and cause e serious damage for Ukraine.

Written by: News Editor 2

Rate it

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app

This will close in 0 seconds