President Volodymyr Zelenskyy

2 Results / Page 1 of 1

Background

obodo oyinbo

Fresh Russian Strike Hit Ukraine Before NATO Meeting

By: Yusuf Abuh Nor be small tin Russia dey do oh, dem blast Ukraine again, kpaing at least 18 pipo for Kyiv, Ukraine, for di second time within one week. Dis attack sef hapun, just before di important NATO meeting, and like dis, Ukraine presido Volodymyr Zelensky dey begĀ  frens and family to con help defend Ukraine. To tell u how di mata serious reach, European Union sef don konfam […]

todayJuly 6, 2026 9

obodo oyinbo

President Trump Promise To End Ukraine War

US Presido, Donald Trump don drop micro soft word after G7 summit weyĀ  hapun for Evian-les-Bains, France say Russia suppose enter peace deal with Ukraine to end di war. Trump tuk for im truth social,Ā  say e don meet President Volodymyr Zelenskyy and other G7 leaders, and e go try do wetin e fit do to stop di war for Ukraine. Trump dey insist say peace nor be wetin dem […]

todayJune 17, 2026 15

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

Ā 

listen with your app

This will close in 0 seconds