OBODO NAIJA

Umahi Rake Say Peter Obi No Be Threat To Tinubu For 2027 Election

todayJuly 7, 2026 9

Background
share close

By: Yusuf Abuh

Minister of Works, David Umahi, don rake full newspaper say Peter Obi no be political threat to President Bola Tinubu.

Umahi yarn dis one tv sit down tuk on Tuesday.

Even though many pipo dey see Obi and Kwankwaso as strong opposition to di ruling APC, Umahi insist say, No level for obi for di 2027 general election.

Written by: Rilwan Agbomeji

Rate it

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app

This will close in 0 seconds