OBODO NAIJA

Senate Release Billions to Boost Police Work Across Nigeria

todayJuly 9, 2026 9 4

Background
share close

By Oluwatosin Ibrahim

Wi Nigeria Senate don approve total of ₦403.1 billion for Nigeria Police Trust Fund, with ₦170.1 billion for 2025 budget and ₦233 billion for 2026 budget say make wi niaja police take do beta ordechi work for across di country.
According to report, dis money go cover workers salary, capital projects and running cost to improve di operational capacity of di Nigeria Police Force.
Lawmakers tok say di fund go help provide better equipment, training, infrastructure and oda important resources to fight terrorism, kidnapping and oda security threats.
Dis approval come as many Nigerians dey call on gornment to tighten security because of di increase in crime for different parts of di country.

Written by: News Editor 2

Rate it

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app

This will close in 0 seconds