Lagos

Senate Presido do 50 million give away for oyo kidnap victims

todayJuly 15, 2026 7 2

Background
share close

By Esther Daniel

Senate Presido, Godswill Akpabio don announce say e go give ₦50 million support to five families wey suffer from di recent kidnap matter for Oriire Local Government, Ogbomoso, Oyo State.

Na ₦10 million each go reach di families of di three security officers wey kpai during the rescue operation and the two teachers wey kidnappers kill.

As senators discuss di mata for plenary, dem still call on security agencies make dem work harder to rescue other kidnapped victims across the country.

Senator Abdul Ningi come urge di Senate make any compensation no stop for only one group, but make every citizen wey suffer from attacks get equal treatment

Written by: News Editor 2

Rate it

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app

This will close in 0 seconds