Lagos

LSSTF Begin Campaign Against Rising Yahoo Yahoo

todayJuly 20, 2026 9

Background
share close

By: Esther Daniel

Lagos State Security Trust Fund don advise Lagos residents and Nigerians make dem protect dia digital identity as cyber fraud dey increase for di country.

Lagos State Coordinator of LSSTF Campaign Against Crime, Cultism and Other Vices, Dr. Oladimeji Moses, yan dis one during one youtube interview  on Saturday.

According to am, figures from di National Bureau of Statistics show say more than 119,000 data breaches naim don  happen for 2025, and na so yahoo dey increase online

E come urge Nigerians make dem dey careful with dia personal information online to stop identity theft and other internet fraud.

Written by: News Editor 2

Rate it

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app

This will close in 0 seconds