OBODO NAIJA

President Tinubu Order Total Reconstruction Of Benin-Agbor-Asaba Road Over Bad Condition

todayAugust 26, 2026 5

Background
share close

By: Mariam Ajayi

Presido Bola Tinubu don order total reconstruction of di Benin-Agbor-Asaba road and other major federal highways for Edo State and nearby areas.

Minister of Works, David Umahi, give di order on Tuesday when e inspect di bad Benin-Agbor-Asaba road and apologise to motorists over di hardship wey dem dey face.

Umahi also condemn di contractor wey dey  handle di road after hin accuse rain say naim dey spoil di road.

Written by: News Editor 2

Rate it

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app

This will close in 0 seconds