Politics

President Tinubu and APC Govo Jam Head to correct Campaign

todayAugust 28, 2026 3

Background
share close

By: Mariam Ajayi

Presido Bola Tinubu and APC gofnors don hold closed door meeting for Aso Rock to settle di gbege wey dey happun for di party over 2027 campaign list.

Vice Presido Kashim Shettima also meet di gofnors for NEC meeting before dem enter Presido Tinubu office to discuss di mata.

Di political palava don dey ground since Wednesday as party leaders dey meet back to back to calm di mata.

Dem dey try settle di gbege and put APC house togeda ahead of di 2027 election.

Written by: News Editor 2

Rate it

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app

This will close in 0 seconds