OBODO NAIJA

Sowore Vow Commot First Lady For Office If E Win 2027 Election

todaySeptember 18, 2026 2

Background
share close

By: Mariam Ajayi

African Action Congress presidential candidate Omoyele Sowore don drop am say if hin win di  2027 presidential election, say hin go cancel di office of di first lady, dis one nor be sherekanbia.

Sowore drop dis hot statement TV sit down tok  on Thursday, say im nor dey for dat one wey im wife go con sit dwon for front of motor, begin do like small nokia battery wey nor get wait cause say her husband na president.

According by di AAC Presidential candidate dat position dey illegal way to waste di country money.

Written by: News Editor 2

Rate it

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app

This will close in 0 seconds