By: Mariam Ajayi
Niger State Gorment don lift di curfew wey dem impose for Minna, after days of tension and unrest over di death of 37 pipu wey dey NSCDC custody.
Na Gofnor Umaru Bago announce di decision on Sunday, September 20, during a three-day prayer for di victims.
Di curfew bin come after protests and destruction of property following di deaths, while touchlighting sti dey go on to find out exactly how di 37 pipu kpai for custody.
Bago sti tell residents say make dem calm down and dat di gornment go provide relief and support to di families of di victims