Lagos

How Lagosians Take Fall Hand Rush Beer After Road Askident

todaySeptember 30, 2026 10

Background
share close

Kwake, dem say, problem everywia, na yesterday for Ajegunle, wia one beer truck don go get askident with one dispatch rider and two vehicles for Abalti Barracks, as bottles of beer scatter for road and commuters rush to pick dem dey drink.

LASTMA officials na so dem enter di area dey form defend, dey defend beer wetin nor gud.

According by di LASTMA tok, tok, Adebayo Taofeeq, say the truck driver bin dey speed naim cause di askident.

 

Read more tori for here:https://konfamfm.com/baba-presido-drop-hin-mouth-odour-for-2027-opposition/

Written by: Rilwan Agbomeji

Rate it

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app

This will close in 0 seconds