By: Mariam Ajayi
Lagos State Gornment don finnally confess say dirty take full lagos, dia mind dey shake, say operational wahala dey ground.
Na oga Commissioner Tokunbo Wahab yarn dis one as im dey reply the 2027 ADC gofnorship candidate, Gbadebo Rhodes-Vivour, wey bin criticize dem say everywia for Lagos dey smell like soakaway because of waste and flood.
Rhodes-Vivour bin fire di lagos state gorment inside TV sit down tuk, say the state gorment nor dey try at all.
But Wahab come clear di air say, even though dem admit say some areas no dey get beta service, dat one nor mean say dem nor dey work, say Rhodes eneter gorment even im sef go majabu di system