OBODO NAIJA

Ogun Police Grab Man Over N2.5m Deep Freezer Wahala

todayOctober 2, 2026 7

Background
share close

By: Mariam Ajayi

Ogun State Police don arrest one 45-year-old man, Tony Ameachi, over alleged N2.5 million fraud wey involve deep freezer transaction.

Police say dem recover 25 ATM cards, 25 mobile phones and 16 SIM cards from di suspect after dem arrest am.

Ogun Police spokesperson, DSP Oluseyi Babaseyi, say investigation into di matter start for April 2026 after one deep freezer dealer report di alleged fraud following an online advert.

Written by: News Editor 2

Rate it

Similar posts

OBODO NAIJA

Chelle Make Two Changes To Super Eagles Squad

By: Mariam Ajayi Midfielder John Otomewo and defender Vince Osuji don join di team to replace captain Wilfred Ndidi and Akpe Victory, wey no go play di match. Otomewo recently move from Israeli club Hapoel Jerusalem join French Ligue 2 side Stade de Reims. Osuji dey play for Norwegian club […]

todayOctober 2, 2026 5


WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app

This will close in 0 seconds