Politics

Peter Obi Ginger Boys Say Make Dem Vote Out Tinubu For 2027

todayNovember 24, 2026 2

Background
share close

Di Nigerian Democratic Congress Presidential Candidate, Peter Obi dey for North dey tok say, Baba Seyi don tire.
Obi ginger mehn, mehn for area say make dem vote Tinubu comot office for di 2027 election.
And dat presido Tinubu must go, as di hot na wetin obi porpoly for campaign.

Written by: Rilwan Agbomeji

Rate it

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app

This will close in 0 seconds