Before before NDC Deputy National Publicity Sece, North Central, Kogi State, Abdulmumin Abdulsalami, point finger give National Sece, Barrister Ikenna Morgan Enekweizu.
Abdulsalami tok dis one for one siddon tok on Thursday, November 12, 2026, say di National Sece plan to comot am from office.
E press mouth say Barrister Enekweizu use office power to block and disgrace am so new members go take im seat.
Abdulsalami tok say e resign on Wednesday, November 11, 2026, to get peace, while di pesron wey e point finger give never tok anything.