OBODO NAIJA

INEC Chairmo Say Make Jaguda Boys No Spoil 2027 Election

todayNovember 27, 2026 2

Background
share close

By: Oyadeyi Opeyemi

INEC Chairmo, Professor Joash Amupitan, don warn say political violence fit affect the 2027 general election.

E warn political parties and dia supporters make dem stop violence, intimidation and use of thugs, as e fit scare voters comot from election.

E tok dis one yesterday for Abuja during election security meeting wey INEC and Office of di National Security Adviser organise as dem dey prepare for 2027 election.

Written by: Jolayemi Olajide

Rate it

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app

This will close in 0 seconds