Lagos

Airport Police Grab 13 Suspects Wey Dey Loot Building

todayJuly 31, 2026

Background
share close

By: Esther Daniel

Airport Police Command for Lagos don arrest 13 suspects wey allegedly go thief airport  building materials from construction site for Murtala Muhammed International Airport.

Airport Police ASP Mohammed Adeola naim konfam dis on Friday.

Adeola say na betalicious joinbodi doigns by joint Monitoring Task Force  dem take go gbab di suspects on July 30.

Police recover expensive copper cables, iron components and oda building materials from di suspects, say dem allegedly remove di items from di construction site.

 

Written by: News Editor 2

Rate it

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app

This will close in 0 seconds